Chorus 1: Blue na the color, Football na the game
We gather dey, na to win dey our mind so
Make una hail us even for the sun and when rain dey fall
As per say Chelsea na our name oo
Verse 1: If rain like make him fall and if he no like,make he no fall, the bridge dey kampe
We sabi shine like diamond every time
Whether we dey play for Stamford Bridge or outside the bridge, make una come they watch us play our beautiful football
We sha must to welcome una anytime una come
Chorus 2: Blue na the color, Football na the game
We gather dey, na to win dey our mind so
Make una hail us even for the sun and when rain dey fall
As per say Chelsea na our name oo
Verse 2: Make una come the shelter wey we provide, we go welcome una
Make una wear a touch of blue come see us o
Make una dey shout until we play 90mins finish
Make every one of una dey shout Chelsea
Chorus 3: Blue na the color, Football na the game
We gather dey, na to win dey our mind so
Make una hail us even for the sun and when rain dey fall
As per say Chelsea na our name oo
Chorus 4: Blue na the color, Football na the game
We gather dey, na to win dey our mind so
Make una hail us even for the sun and when rain dey fall
As per say Chelsea na our name oo
Content created and supplied by: FashionTemi (via Opera News )
COMMENTS